Victor AD and Babyboy AV Lyrics
Level by Victor AD and Babyboy AV is an inspirational, reflective anthem centered on perseverance, faith, and personal growth, the lyrics recount the artists’ journey from hardship and scarcity to success, highlighting themes of resilience, gratitude, and self-belief while emphasizing the importance of ignoring negativity, protecting one’s peace, and trusting in God throughout the pursuit of a better life.
Level Cover Art
Victor AD & Babyboy AV – Level Lyrics
What’s the level Tell me what’s the MaraRemember those days when we dey on zero (En kini ma fagbo)Now we we dey worry worry how e be them (Oshey)All of those men wey no wish us wellNa una business, we go dey give them
I prayed for days like thisAt a time like this yeaAnd that’s something more than goldThat is precious more than silverAnd all the days an nightWey guy man no sleep yeaAll the stories yet untoldOn this cold and lonely road
Now dem dey kolobiTill them wan drain all my energyI sanitize dem I no gum bodyThis is healthcarePersonal hygiene personal hygieneMake dem no put bodyAnd no level for the enemiesI fuck dem upNo apologiesI say na RedeyeDem go play my cassetteIn abundance
What’s the level (Tell me what’s the Mara)Remember those days when we dey on zero (En kini ma fagbo)Now we we dey worry worry how e be them (Oshey)All of those men wey no wish us wellNa una business, we go dey give them
Na una businessWe go dey give dem yeaAnd if you see themThen you go believe dem yeaJesu Christi ni JesusIf you like you believe us yeaNa him blood wey dey save usAnd if you touch me you touch us
Now dem dey kolobiTill them wan drain all my energyI sanitize dem I no gum bodyThis is healthcarePersonal hygiene personal hygieneMake dem no put bodyAnd no level for the enemiesI fuck dem upNo apologiesI say na RedeyeDem go play my cassetteIn abundance
What’s the levelTell me what’s the MaraRemember those days when we dey on zero (En kini ma fagbo)Now we we dey worry worry how e be them (Oshey)All of those men wey no wish us wellNa una business, we go dey give them (Oshey)
Na una business, we go dey give them
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Level Lyrics by Victor AD & Babyboy AV appeared first on dotifi.com.
