Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
No spoil my steeze lyrics by bnxn
Spread the love

BNXN Lyrics

BNXN’s latest hit, “No Spoil My Steeze,” is packed with infectious lyrics guaranteed to have you singing along and turning up the volume. Check it out below!

No Spoil My Steeze Cover Art

BNXN – No Spoil My Steeze Lyrics

Oga if you make one wrong move you go hate meCause you know imma make threeSince you don underrate me, mi o f’enu sheOga you go leave that girl oNa my babyKin gbe wonu MercedesEmi lo n pe ni Buju Bentley mi o f’enu sheObleeAse Lon KeDance don’t playI’ve been online since MondaySince Monday on replayBere lowo pompeyBoys go display and e DeyGo round rote rote

Cause it’s in my genesMhm composure dey bodyMake dem no spoil my Steeze oMake dem no spoil my SteezeMake dem no spoil my SteezeSpoil my SteezeSpoil my steezeHmm no spoil my steeze

Oh it’s in my genesKini ma n fa kini ma to miSee composure dey bodyMake dem no spoil my Steeze oMake dem no spoil my SteezeMake dem no spoil my SteezeSpoil mySpoil mySpoil mySpoil my steezeSteeze

Please, my cheese is coming please believe itSse lo k’owo shiiiBata Jago for no reasonBalenciaga ti mo de niI bet you can’t tell the differenceMake dem come online make dem seeBoya ke ra subscriptionKi le fe shey? SeTospi l’awon eleyi seWon ro pe won ma f’oju mi han shegeMonkey l’awon eleyi ehAh Tospi l’awon eleyi se Jan toloDiamonds all in my bangle oNa me dem wan been cancel ohNa why I no fit fumble o

Cause it’s in my genesMhm composure dey bodyMake dem no spoil my Steeze oMake dem no spoil my SteezeMake dem no spoil my SteezeSpoil my SteezeSpoil my steezeHmm no spoil my steeze

Oh it’s in my genesKini ma n fa kini ma to miSee composure dey bodyMake dem no spoil my Steeze oMake dem no spoil my SteezeMake dem no spoil my SteezeSpoil mySpoil mySpoil mySpoil my steeze

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post No Spoil My Steeze Lyrics by BNXN appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna