Join Login With Google
Preloader
Only fine girl lyrics by spyro
Spread the love

Spyro Lyrics

Read the official lyrics for Spyro’s new single titled, Only Fine Girl.

Only Fine Girl Cover

Spyro – Only Fine Girl Lyrics

SpyroFine fine girls for my gateVanessa dey for my placeTolani, Dolani sef dey for my stateBut I tell all of them to commot for my faceAhh yea commot for my faceIf them like make them talk make dem start to potateIf you no de I no mind to go celibateIf you want me to sing, I go sing Omah LaySo I tell other girls I see them laterAnd na because of you I spend my paperMy number one, na only you de for my radar ,for my radar

You are the only fine girlOnly fine girl that I knowOnly fine girlOnly fine girl in my zoneOnly fine girlWey I dey chat for my phone, for my phoneIf you ever leave me nowOyinmo I go brokeNo deceiving nowHoly ghost e go chokeNumber 1 for my coast, for my coast

For my Insta, TikTok & my snapchatyou dey my wayOnly you dey my wayBlocking for all the girl wey look my wayOnly you dey my my wayOnly you burn my data oh noSo iItell other girls I’ll see them laterNa because of you I spend my paperMy number one, na only you de for my radarFor my radar

You are the only fine girlOnly fine girl that I knowOnly fine girlOnly fine girl in my zoneOnly fine girlWey I dey chat for my phone, for my phoneIf you ever leave me nowOyinmo I go brokeNo deceiving nowHoly ghost e go chokeNumber 1 for my coast, for my coast

Check Lyrics of latest Naija songs Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘Only Fine Girl’ Lyrics by Spyro appeared first on ovideos.ng.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna