Join Login With Google
Preloader
Spread the love

Khaid and Ayo Maff Lyrics

The lyrics of “Rover” by Khaid and Ayo Maff explore themes of heartbreak, betrayal, and emotional escape through money and lifestyle. The artists reflect on failed love, trust issues, and the harsh realities that come with success and fake friendships. “Rover” by Khaid and Ayo Maff delivers a raw, relatable narrative wrapped in smooth Afrobeat vibes.

Rover Cover Art

Khaid & Ayo Maff – Rover Lyrics

October 2021I give my heart say make I loveOctober 2022Dem break my heart for my domot

I Dey for backseat of my roverWith my dealer we Dey talk about the mullaYou Dey for backseat of your roverWith Anita wey you jam for ipaja

If you get business make you call meIf you get wahala make you call GodWhen you back my billing I go forfietCause you fit to shank me when e don red

OhhhhI Dey for backseat of my rover(Rover rover rover)With my dealer we Dey talk about the mulla(Mulla mulla mulla a)You Dey for backseat of your rover)(Rover rover rover)With Anita wey you jam for ipaja

Ah ah Hasta el fuego, Hasta el fuegoOmo wetin dey supMo wo telemundo, mo wo telemundo omo I no fit chopSay me have had enoughWho said money can’t buy loveMo ra casamigo for my amigoShey you know how it goes

If you get the raba make you buy the GLE (Aje)When you get money you go know your enemies100$ la fin gazo tori amakaIgba to le mi mo japa lo le uncle K maraba

OhhhhI Dey for backseat of my rover(Rover rover rover)With my dealer we Dey talk about the mulla(Mulla mulla mulla a)You Dey for backseat of your rover)(Rover rover rover)With Anita wey you jam for ipaja

Tell my padi I’ve been chasing bag to hide away my painsMen I shuffle down my days and I choose the one wey be holidayCause when e red nobody go ask me where e DeyEven my man go talk say when them Dey share grace where you DeyNa why I no fit penkelemesi oI Dey move like I’m Lionel Messi ooOmo small thing Dey make me vex o

Watch your mouth I no Dey for your set oYour mate Dey work you Dey flex oYou Dey think life na girlie oo

OhhhhI Dey for backseat of my rover(Rover rover rover)With my dealer we Dey talk about the mulla(Mulla mulla mulla a)You Dey for backseat of your rover)(Rover rover rover)With Anita wey you jam for ipaja

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Rover Lyrics by Khaid & Ayo Maff appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna