Tml Vibez and Bella Shmurda Lyrics
Read the official lyrics for Caro by Tml Vibez featuring Bella Shmurda below. Caro is the third track on Tml Vibez’s latest EP, Xin Mao.
Xin Mao EP Cover
Tml Vibez & Bella Shmurda – Caro Lyrics
IntroEn en enEnter!Enter!Tml vibe boy
Verse 1Dagbana biti bellaMoti shamayan do me betterObe todun ni mofe laNigboro I be story tellerPawon boy paraparaAlao so easy akalaShawty use kayamataFor your matter I go show them my pattern
ChorusCaro, Caro na you me shadowWhen I shado sebi mo sey helloNigga fagboFi energy pawoHawk your hustle bi tapioca oTell the saro no more sorrowI Dey hustle man no dey gawuTimi dawo wonma sawoLati gbawo we no go far o
Verse 2Bisimilai mo fi bereWait for my og’s, pe molowo…Awusubulai mofi bereMake I no see things wey pass my age yeahMoney I no see make me no lieEven for the lifestyle me I fortifiedWorking billionaire before me I 35My shoe no fit size you even if you tryOmo, I no fit lie, gangster on a side I dey bomb many siteI dey shoot on siteOmo leftsideTake it outsideSeri seri signOmo I be super shine
ChorusCaro, Caro na you me shadowWhen I shado sebi mo sey helloNigga fagboFi energy pawoHawk your hustle bi tapioca oTell the saro no more sorrowI Dey hustle man no dey gawuTimi dawo wonma sawoLati gbawo we no go far o
OutroAh ah caro caroFi energy pawo o Oh ah ah ah
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Caro Lyrics by Tml Vibez Feat. Bella Shmurda appeared first on dotifi.com.
