Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Fear love lyrics by yemi alade
Spread the love

Yemi Alade Lyrics

Fear Love is the latest song released by Yemi Alade and we’ve put the song’s lyrics below.

Yemi Alade

PLAY & LISTEN TO: Fear Love by Yemi Alade

Yemi Alade – Fear Love Lyrics

Say love go burst your headAnd e fit to mess your mindDem no go know what you’re going through, baby, ayayayayaSay love go burst your headAnd you fit no chop for nightGinger me daddy, l’m losing this fight, ayayayaya, hmmm

Na why I dey fear, I dey fear fear fearFear, I dey fear fear, fear, I dey fear, I dey fear fear fear your loveNa why I dey fear, I dey fear fear fearMany tears wey I shed shed shedI dey fear, I dey fear fear fear your love

I dey fear make u no go play with me, ehWetin my eyes e don seeFemi show me shege for this street, for this streetO dikwa jim jim when you dey with meAnd when you leave me na how e go be?My eyes red, wetin dey do to me?For this street

Na why I dey fear, I dey fear fear fearFear, I dey fear fear, fear, I dey fear, I dey fear fear fear your loveNa why I dey fear, I dey fear fear fearMany tears wey I shed shed shedI dey fear, I dey fear fear fear your love

Say love go burst your headAnd e fit to mess your mindDem no go know what you’re going through, baby, ayayayayaSay love go burst your headAnd you fit no chop for nightGinger me daddy, l’m losing this fight, ayayayaya, hmmm

Na why I dey fear, I dey fear fear fearFear, I dey fear fear, fear, I dey fear, I dey fear fear fear your loveNa why I dey fear, I dey fear fear fearMany tears wey I shed shed shedI dey fear, I dey fear fear fear your love

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘Fear Love’ Lyrics by Yemi Alade appeared first on ovideos.ng.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna