Join Login With Google
Preloader
Godfather lyrics by davido
Spread the love

Davido Lyrics

Read the official lyrics to “Godfather” by Davido below and sing along. “Godfather” was produced by Blaise Beats.

Timeless Album Cover

RELATED: Read ‘LCND’ Lyrics by Davido

Davido – Godfather Lyrics

IntroAll of the blessings wey dey come my way

Verse 1Erima, jẹ ka jọ ko po tuaMake you no go relent (No go relent)The you ju’badi improperShey you want to collect? (Want to collect)You no I get the connectẸlẹ your body fire ohCarry fire wey fit flat my tyre oh

Pre-ChorusCall all my man dem make dem ball out (Ball out)Tonight I want to call her (Call her)Igbadun is important (Important)Igbadun is important (Important)You no see we are crossing borders (Borders)The magic we dey chun am (Chun am)All of my guys are ballers (Ballers)More balloon for my corner

ChorusThey can’t tell me nothing (Nothing)Thеy can’t match my energy (Energy)Balling na normal thing (Normal thing)Cruising Aston Martin (Martin)All of thе blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)They are all on GodAnd if dem try to talkE go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water ohYou better look well ko to sọda o, ko to sọda o (ko to sọda oh)Counting my blessing titi d’ọla oOya na grasshopperEmi n’ikan I be godfather oh (I be godfather oh)I be the godfather ohAhn-ahn-ahn-ahn

Verse 2I no dey joke with my peace of mind (Of mind)Pass me the igbo make I feel alright (Alright)When I’m with you, I’m with you for lifeGirl me wanna blow your whistle all nightBaby, put your worries all on meI want to na money

Pre-ChorusCall all my man dem make dem ball out (Ball out)Tonight I want to call her (Call her)Igbadun is important (Important)Igbadun is important (Important)You no see we are crossing borders (Borders)The magic we dey chun am (Chun am)All of my guys are ballers (Ballers)More balloon for my corner

ChorusThey can’t tell me nothing (Nothing)They can’t match my energy (Energy)Balling na normal thing (Normal thing)Cruising Aston Martin (Martin)All of the blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)They are all from GodAnd if dem try to talkE go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water ohYou better look well ko to sọda o (ko to sọda o), ko to sọda oCounting my blessing titi d’ọla oOya na grasshopperEmi n’ikan I be godfather oh (I be godfather oh)I be the godfather

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh content updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Godfather Lyrics by Davido appeared first on Skits.ng.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna