Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Spread the love

Tekno Lyrics

Press Button by Tekno is a playful, confident track about attraction, self-assurance, and ignoring outside opinions, as the lyrics focus on navigating romantic tension while maintaining personal boundaries. Press Button centers on Tekno dealing with a woman who both intrigues and confuses him, expressing his independence and refusal to be controlled, while emphasizing a carefree, party-driven vibe where he and his crew keep enjoying themselves and “pressing buttons” by living boldly and unapologetically.

Press Button Cover Art

Tekno – Press Button Lyrics

Say dem wan do me ojoroOjo jojojoOh Lord

Omo, she wan knack me tranquiloHaba, wetin I do?Why she like to dey try me?I no knowMe wey be king like SolomonTell everybody, bia nu oShe no fit change my frequencyNo dey eye me oWhy you dey eye me, o?

If I talk anythingDo anythingE no concern youOh yeh yeh

Whine, oMake nobody go whine me oNo go dey whineIn case you don dey forgetWe go remind you oWe get memory

We go dey jogodo, jogodo, jogodoKeep on rockingSay we no big for nothingOmo, press their button

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokotoKeep on rockingSay we no big for nothingOmo, press their button

We go dey jogodo, jogodo, jogodo, jogodo, jogodoWe go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto, kprokotoOya, press their buttonOya, oya, press their buttonOmo, omo, press their button

You say you no materialisticThe thing I buy you say you likeI thought you were into the mysticCome make I check your heartbeatI like the perfume for your armpitIt is so nice, I expect itToo much chop, bon appétitI should run away, but I want it

No dey eye me oWhy you dey eye me, o?If I talk anythingDo anythingE no concern youOh yeh yeh

Whine, oMake nobody go whine me oNo go dey whineIn case you don dey forgetWe go remind you oWe get memory

We go dey jogodo, jogodo, jogodoKeep on rockingSay we no big for nothingOmo, press their button

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokotoKeep on rockingSay we no big for nothingOmo, press their button

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Press Button Lyrics by Tekno appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna